Yanga FM 89.9

Entertainment

Charlie Boy Just Light Yanga Fm Mic with Obasanjo “Wizard” Talk, Cancer Vex, And  Bus Stop Wahala Area Fada don land for Yangafm wetin Dey show again, and abeg, the man no sabi how to come dull. Forty minutes inside, Charlie Boy don already touch politics, his own prostate Cancer issue  and one Bariga bus […]

Nancy Isime Yarn Truth: Body No Be Your Property Again Once You Be Actor Naija, oya gather round because Nancy Isime just enter Yanga FM and burst tape for the gist. Nancy Isime waka enter What’s Up Naija show for Yanga FM, and she no come play. The Blood Sisters babe wey just chook hand […]

Simi Talk Say She Never Chop Heartbreak Before Popular Naija singer and songwriter Simi don yarn say she never ever chop heartbreak before. She talk say na because she sabi waka commot from anything wey no favour am or dey make am feel anyhow. The award-winning artiste gree say she don feel emotional pain before, […]

Popular Naija Comedian AY Makun Yarn About EFCC Invitation  Naija comedian Ayo ‘AY’ Makun don confirm say the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) invite am this week. The invite follow one incident wey happen for public event where people spray both local and foreign currencies. AY post for Instagram, explain wetin happen and how […]

Davido Don Get 11 Million people wey dey hear im music for Spotify Naija Afrobeats star, Davido, don achieve big thing as he don get 11 million people wey dey hear im music. This beta achievement follow the release of his fifth studio album, 5ive, which don bring new heights to his music career, and […]

I don tire to dey see my people, I no dey miss any of dem again Popular Nigerian TikTok star and online streamer, Habeeb Hamzat, wey many sabi as Peller, don drop some emotional talk wey dey touch people as e share di wahala e dey face for being di breadwinner of im family at […]

Bouncer no Gree Cubana Chief Priest Enter 17th Headies Awards E shock people as popular celebrity and socialite Cubana Chief Priest no fit enter the 17th Headies Awards wey happen for Landmark Event Centre, Lagos on Sunday, April 27, 2025. E story don go viral, and everybody don talk about am for social media. Why […]

RMD Birthday Post to Omoni Oboli Don Cause Kasala Online Veteran Nollywood actor Richard Mofe-Damijo, wey people sabi as RMD, don enter small wahala online after e post birthday tribute give fellow actress Omoni Oboli. For him Instagram, RMD post one photo wey show am and Omoni for wetin people dey call “romantic pose”. The […]

Eucharia Anunobi Don Vex Say People Just Dey Enter Her DM With Nonsense “Hi” and “Hello Beautiful” Nollywood mama and evangelist Eucharia Anunobi don carry her matter go IG, dey para for people wey dey enter her DM anyhow, like say na play ground. For the video wey she drop, she vex say people too […]

Fireboy DML say Ghana beta pass Nigeria Naija singer Fireboy DML don drop him mind say Ghana Black Stars dey play better football pass Nigeria Super Eagles right now. Fireboy yarn say even though Nigeria get more talented players, Ghana sabi play better as team. “Right now, Ghana na better team. Individually, we Nigerians beta […]


Current track

Title

Artist