Yanga FM 89.9

Blog one column

Sabi Girl Don Enter Top 2, Omo, Na Global Level Be This By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, MAX 102.3 FM Published: August 18, 2026   Ayra Starr don add another big achievement to her music career as her latest album, Starrgirl, enter No. 2 for Spotify Top Albums Debut Global chart. Omo, this […]

Omo, Na Asake Teach Koyin Dance For Lagos Island O By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 17, 2026   Abeg, make una come close small because Koyin don drop one interesting gist about Asake. For one candid interview, professional dancer Koyin reveal say Asake, wey many people sabi today […]

congratulation! Station Wey Sabi Don Rise By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 12, 2026 Abeg, make we first shout congratulations! YANGA 89.9 FM don reportedly enter the top 10 radio stations for Lagos, with over 2.8 million listeners. For station wey still dey build and strengthen im connection with […]

Rudeboy  don Break Silence: “I No Fit Forgive My Brother” As P-Square Family Drama Deepens The long-running P-Square family wahala don enter another level . Rudeboy, one-half of the legendary music duo, don finally open up about the deep crack wey scatter the famous group. During one recent studio chat, the singer no hide him […]

Tobi Makinde Yarn How E First Meet Funke Akindele and Na Miracle E call am  Actor and producer Tobi Makinde don spill new gist for YangaFm  on top WhatsUp Naija show Wey  get people talking. The man take listeners back memory lane, yarning how e first cross path with veteran actress Funke Akindele  and trust […]

From Bet9ja Booth To Big Stage: Fola Opens Up On His Wild Rise To Fame Who says small beginnings can’t turn into big blessings? Fast-rising Afrobeats star Fola just proved e possible, and the internet dey buzz since e tell his full gist. From Cashier Desk To Center Stage Before Fola become a name wey […]

Spain Carry World Cup Go Home As Argentina Chop Heartbreak For New Jersey Spain don do am again o! La Roja lift the 2026 FIFA World Cup trophy after dem beat Argentina 1-0 for a final wey pass ninety minutes reach extra time before anybody see goal. How The Match Gist Waka The two teams […]

BBNaija Season 11 Don Land, And Biggie Talk Say “Everything Is For The Taking” Set your alarm, charge your phone, clear your Sunday evening  Big Brother Naija don return. This time, nobody dey get free handout. MultiChoice don officially confirm say Africa biggest reality show don return for im 11th edition.  The theme alone don […]

Why Davido Choose To Record “Oriade” For Him House? Davido just drop gist wey don set Afrobeats fans to do Talk Talk , and honestly, na the kain story wey go make you say “ahh, that one explain the sound.”The superstar reveal say im much-anticipated album, Oriade, no born inside some fancy studio with hundred […]

How Tekno Throat Wahala Cost Am One Million Dollars in Refund Plus Career Pause  Tekno don see pepper, but this one almost finish am. The Afrobeats star just open up on one of the roughest period for im career wey be the throat swelling wey almost carry im voice comot for good. When The Voice […]


Current track

Title

Artist