Yanga FM 89.9

Nigerian entertainment

Omo! Biggie Don Shake Table As Cassi Comot, Neche Follow Waka By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 24, 2026 Omo, Biggie’s house no dey carry last this season! After weeks of drama, strategy, and plenty gbas-gbos, another housemate don waka comot finally. During Sunday night’s eviction show, Cassi became […]

Sabi Girl Don Enter Top 2, Omo, Na Global Level Be This By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, MAX 102.3 FM Published: August 18, 2026   Ayra Starr don add another big achievement to her music career as her latest album, Starrgirl, enter No. 2 for Spotify Top Albums Debut Global chart. Omo, this […]

congratulation! Station Wey Sabi Don Rise By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 12, 2026 Abeg, make we first shout congratulations! YANGA 89.9 FM don reportedly enter the top 10 radio stations for Lagos, with over 2.8 million listeners. For station wey still dey build and strengthen im connection with […]


  • Pages

  • 1
Current track

Title

Artist