Yanga FM 89.9

Author: YangaEditor1

Page: 2

RMD No Gree Make Dem Call Am Legend, Say Na Scam – “I Never Retire!” Veteran Nollywood actor, Richard Mofe-Damijo, wey many sabi as RMD, don talk say e no too dey comfortable as people dey call am “legend”. As e yan for one interview, di 63-year-old actor say to call person “legend” dey somehow, […]

Bella Shmurda and Fola Don Drop Correct Street Anthem oo, ‘Dangbana Riddim’ Bella Shmurda don show face again with one gbasky jam wey dem call ‘Dangbana Riddim’, and e carry im pikin Fola join body—na him dey under Bella label and the guy dey steadily climb ladder, dey get correct ginger and support from Baba […]

Jesus Don Burst My DJ Career Plans o DJ Cuppy — wey her full name na Florence Ifeoluwa Otedola, that billionaire pikin wey sabi scatter party — don talk say her life don take another turn, all because of how her waka with Jesus don strong. She yarn this one for Twitter (wey dem now […]

Phyna Don Join Yanga FM – New Pidgin Radio Station Wey Wan Shake Things Up Controversial reality TV star and influencer, Ijeoma Josephine Otabor, wey everybody sabi as Phyna, don officially join the new pidgin radio station wey dem dey call Yanga FM. Dem announce am during the station launch, and everywhere just soft. Phyna, […]

Adekunle Gold Use Joeboy Catch Cruise After E Lose N3 Million Bet Naija singer Adekunle Gold no fit hold laugh as him drag him guy Joeboy for social media after the guy lose N3 million bet. Wetin happen be say Real Madrid chop 3-0 beating from Arsenal for UEFA Champions League quarter-final on Tuesday night. […]

Kizz Daniel Don Drop New Jam – ‘Police Award-winning Naija music star, Kizz Daniel, don show say he dey serious with him music as he drop fresh jam titled ‘Police’, to kick off him new album era. The song get correct energy and feature Angelique Kidjo – one Grammy legend wey don win 6 times […]

Michelle Obama Don Talk Say She and Barack Still Dey Together – No Be Divorce Matter Former First Lady for America, Michelle Obama, don finally talk about the rumour say she and her husband Barack Obama wan divorce. Michelle, wey be 61 years old, talk this one when she do podcast with actress Sophia Bush. […]

SERAP Don Warn NBC Say Make Dem Remove Ban on Eedris Abdulkareem Song or Dem Go Carry Dem Go Court One group wey dey fight for people right, SERAP, don tell NBC say make dem remove the ban wey dem put on Eedris Abdulkareem new song, or dem go carry matter go court. The song […]


Current track

Title

Artist